Fireboy DML – Bandana ft. Asake

DOWNLOAD Fireboy DML & Asake Bandana MUSIC MP3

Download Free “Fireboy DML & Asake – Bandana ” Audio Mp3, MP4, Lyrics On Thinknews

The Talented Musician, Fireboy DML & Asake comes back with another studio singles titled “Bandana “, which ThinkNews made available for free Mp3 Download for you.

Bandana is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!

After downloading Bandana by Fireboy DML & Asake, we highly need your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.

And again, please, always visit thinknews.com.ng, to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks

Stream & Download “Bandana ” by Fireboy DML & Asake MP3 Below:

DOWNLOAD MP3

Fireboy DML – Bandana ft. Asake Lyrics

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
Sexy ladies come whine fii me slowly

Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

I’m never weak, I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy, Will not die
My family Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

About Michael 9054 Articles
Connect with me on Skype: live:.cid.692c6dc01b45e79d

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*