Yemi Alade Enjoyment Lyrics
Read Free “Yemi Alade – Enjoyment Lyrics On Thinknews
The Multi-Talented Artist and Song Writer Yemi Alade released her studio single titled “Enjoyment” and we made the Lyrics available for read (download).
Yemi Alade – Enjoyment is solely free for your Lyrics read at “Thinknews”
Read Yemi Alade Enjoyment Lyrics for Free Below
Yemi Alade – Enjoyment LYRICS
In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life nay o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Emjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh
AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
No go killi us no
Anything you want order
Wine dey ?? sachet ati squardi dey
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Emjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment
Leave a Reply