Stream "MP3: Runtown – If E Happen For Lagos" on Digital Stores

 |   |  Nigerian Music

Runtown – If E Happen For Lagos DOWNLOAD MP3

Download Free Runtown – If E Happen For Lagos MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews

Runtown the Multi talented singer and song writer comes along with his impressive track If E Happen For Lagos and it’s right here for your fast Mp3 Download.

Listen & Download Runtown – If E Happen For Lagos MP3 Below:

DOWNLOAD MP3

Lyrics

It’s Mystro on the beat baby

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh

Dem no dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am?

Omo wetin dey pa, pa, pa?

Governor talk say “na Federal”

The same reason why the rich is getting

Richer na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh

Dem no dey do nothing

Gats keep am on a low

Eyes on my money, gats keep am on the low

Gidi-gidi gada-gada no dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey ’cause you see me in a Bentley?

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God dey bless me?

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am?

Omo wetin dey pa, pa, pa?

Governor talk say “na Federal”

The same reason why the rich is getting

Richer na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh

Dem no dey do nothing

How to Listen or Download?

To listen to this song, use the available music player or follow the listening options provided in this post. If an official download option is available on the music platform, follow its instructions to download the song.

Using Audiomack? Here's How to Download the Song

Follow the screenshot below for a step-by-step guide on how to download the song using Audiomack.

How to listen or download music on Audiomack

Want to Read the Full Lyrics?

Find the full lyrics to this song on HopLyric. Visit HopLyric.com and use the search bar to search for the song title or artist name.

Find Full Lyrics on HopLyric

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*